Akpos died and went to heaven
where he met Angel Micheal ..
Akpos: “So finally I make heaven
after all the rubbish wey I do for
life… Thank God for God Oooh!”
Angel Micheal: “Oya come enter ya
room”
Akpos: “Bros Micheal, abeg wetin
dey for downstairs cos di noise na
DIE”
Angel Micheal: “Na hell fire be dat
Akpos: “I fit go peep?”
Angel Micheal: “No wahala but we
go lock gate by 5pm so if you no
quick come back you go just stay
hell fire”
…Akpos goes to peep and there he
sees all the celebrities that ever
lived on earth clubbing and having a
lot of fun. Akpos comes back by
4pm and…”
Angel Micheal speaks: “Nice to see
you back early my son you are truly
a son of God”
Akpos: “For where? I come pack my
load before una Lock Heaven…

Post a Comment

Ads

 
Top